Difference between revisions of "charm"

Line 8: Line 8:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Na [[juju]] wey people dey use to do bad ting.
 
Na [[juju]] wey people dey use to do bad ting.
#: {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm''' |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm''' |( NSC_Olukayode.S.M_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)}}
#: {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl|( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl|( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.}}
 +
====Synonym====
 +
* [[juju]], [[jazz]]
 +
====Translation====
 +
English: ''magical powers''
 +
 
 +
 
 +
 
 +
 
 +
 
  
 +
===Verb===
 +
Make person dey use [[juju]] for anoder person.
 +
:* {{ux|dv|Di girl don go  '''charm''' di boyfriend to dey collect money for im hand. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)}}
 +
:* {{ux|dv| Dem '''charm''' di man [[sotay]] e no sabi where im dey. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, they enspelled the man to the extent that he could not recognize his environment. )}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
* [[juju]]
+
* [[juju]], [[jazz]]
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''charmed, enspelled''

Revision as of 13:09, 3 March 2021

Naija

Etymology

From English: charm

Pronunciation

Noun

Na juju wey people dey use to do bad ting.

  • I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
  • Dat man don use charm for di girl  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.

Synonym

Translation

English: magical powers




Verb

Make person dey use juju for anoder person.

  • Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
  • Dem charm di man sotay e no sabi where im dey.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, they enspelled the man to the extent that he could not recognize his environment. )

Synonym

Translation

English: charmed, enspelled