Difference between revisions of "charm"

Line 13: Line 13:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''magical powers''
 
English: ''magical powers''
 +
 +
 +
 +
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 13:12, 3 March 2021

Naija

Etymology

From English: charm

Pronunciation

  • tʃɑ̂:m

Noun

Na juju wey people dey use to do bad ting.

  • I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
  • Dat man don use charm for di girl.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.

Synonym

Translation

English: magical powers



Verb

Make person dey use juju for anoder person.

  • Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
  • Dem charm di man sotay e no sabi where im dey.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, they enspelled the man to the extent that he could not recognize his environment. )

Synonym

Translation

English: charmed, enspelled