Difference between revisions of "charm"

Line 6: Line 6:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na [[juju]] wey people dey use de do bad ting.
+
*[[juju]] wey people dey use de do bad ting.
 
:* {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm'''. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)}}
 
:* {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm'''. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)}}
 
:* {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.}}
 
:* {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.}}

Revision as of 17:22, 13 July 2021

Naija

Etymology

From English: charm

Pronunciation

  • tʃɑ̂:m

Noun

  • juju wey people dey use de do bad ting.
  • I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
  • Dat man don use charm for di girl.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.

Synonym

Translation

English: magical powers

Verb

  • Make person dey use juju for anoder person.
  • Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
  • Dem charm di man sotay e no sabi where im dey.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, they enspelled the man to the extent that he could not recognize his environment. )

Synonym

Translation

English: charmed, enspelled