Difference between revisions of "charm"

Line 19: Line 19:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person dey use [[juju]] for anoder person.
 
* Make person dey use [[juju]] for anoder person.
:* {{ux|dv|Di girl don go  '''charm''' di boyfriend to dey collect money for im hand. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)}}
+
:* {{ux|dv|Di girl don go  '''charm''' di boyfriend to dey collect money for im hand. |(NSC_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)}}
:* {{ux|dv| Dem '''charm''' di man [[sotay]] e no sabi where im dey. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, they enspelled the man to the extent that he could not recognize his environment. )}}
+
:* {{ux|dv| Dem '''charm''' di man [[sotay]] e no sabi where im dey. |( NSC_2021, They enspelled the man to the extent that he could not recognize his environment. )}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[juju]], [[jazz]]
 
* [[juju]], [[jazz]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''charmed, enspelled''
 
English: ''charmed, enspelled''

Revision as of 12:53, 6 June 2022

Naija

Etymology

From English: charm

Pronunciation

  • tʃɑ̂m

Play Play

Noun

  • Juju wey people dey use dey do different tings.
  • I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm.  — ( NSC_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
  • Dat man don use charm for di girl.  — ( NSC_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.)

Synonym

Translation

English: magical powers

Verb

  • Make person dey use juju for anoder person.
  • Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand.  — (NSC_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
  • Dem charm di man sotay e no sabi where im dey.  — ( NSC_2021, They enspelled the man to the extent that he could not recognize his environment. )

Synonym

Translation

English: charmed, enspelled