Difference between revisions of "charm"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
* Make person dey use [[juju]] for anoder person. | * Make person dey use [[juju]] for anoder person. | ||
:* {{ux|dv|Di girl don go '''charm''' di boyfriend to dey collect money for im hand. |(NSC_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)}} | :* {{ux|dv|Di girl don go '''charm''' di boyfriend to dey collect money for im hand. |(NSC_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Dem '''charm''' di man [[sotay]] e no sabi where im dey. |( NSC_2021, They | + | :* {{ux|dv| Dem '''charm''' di man [[sotay]] e no sabi where im dey. |( NSC_2021, They cast spells on the man so much that he could not recognize his environment.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[juju]], [[jazz]] | * [[juju]], [[jazz]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''charmed, enspelled'' | English: ''charmed, enspelled'' |
Revision as of 12:54, 6 June 2022
Naija
Etymology
From English: charm
Pronunciation
- tʃɑ̂m
Noun
- Juju wey people dey use dey do different tings.
- I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm. — ( NSC_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
- Dat man don use charm for di girl. — ( NSC_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.)
Synonym
Translation
English: magical powers
Verb
- Make person dey use juju for anoder person.
- Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand. — (NSC_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
- Dem charm di man sotay e no sabi where im dey. — ( NSC_2021, They cast spells on the man so much that he could not recognize his environment.)
Synonym
Translation
English: charmed, enspelled