Difference between revisions of "charm"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*[[Juju]] wey people dey use dey do different tings.
 
*[[Juju]] wey people dey use dey do different tings.
:* {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm'''.|( NSC_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)}}
+
:* {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm'''.|( I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)}}
:* {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl.|( NSC_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl.|( The man has used magical powers to bewitch the girl.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[juju]], [[jazz]]
 
* [[juju]], [[jazz]]

Revision as of 20:37, 3 May 2023

Naija

Etymology

From English: charm

Pronunciation

  • tʃɑ̂m

Play Play

Noun

  • Juju wey people dey use dey do different tings.
  • I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm.  — ( I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
  • Dat man don use charm for di girl.  — ( The man has used magical powers to bewitch the girl.)

Synonym

Translation

English: magical powers

Verb

  • Make person dey use juju for anoder person.
  • Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand.  — (NSC_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
  • Dem charm di man sotay e no sabi where im dey.  — ( NSC_2021, They cast spells on the man so much that he could not recognize his environment.)

Synonym

Translation

English: charmed, enspelled