Difference between revisions of "charm"

 
(14 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From English: ''charm''
 
From English: ''charm''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
* tʃɑ̂m
  
 
+
<sm2>Pcm-ng-charm.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-charm.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na [[juju]] wey people dey use to do bad ting.
+
*[[Juju]] wey people dey use dey do different tings.
#: {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm''' |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm'''.|( I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)}}
#: {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl|( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl.|( The man has used magical powers to bewitch the girl.)}}
 +
====Synonym====
 +
* [[juju]], [[jazz]]
 +
====Translation====
 +
English: ''magical powers''
  
 +
===Verb===
 +
* Make person dey use [[juju]] for anoder person.
 +
:* {{ux|dv|Di girl don go  '''charm''' di boyfriend to dey collect money for im hand. |(The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)}}
 +
:* {{ux|dv| Dem '''charm''' di man [[sotay]] e no sabi where im dey. |(They cast spells on the man so much that he could not recognize his environment.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
* [[juju]]
+
* [[juju]], [[jazz]]
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''charmed''

Latest revision as of 20:38, 3 May 2023

Naija

Etymology

From English: charm

Pronunciation

  • tʃɑ̂m

Play Play

Noun

  • Juju wey people dey use dey do different tings.
  • I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm.  — ( I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
  • Dat man don use charm for di girl.  — ( The man has used magical powers to bewitch the girl.)

Synonym

Translation

English: magical powers

Verb

  • Make person dey use juju for anoder person.
  • Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand.  — (The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
  • Dem charm di man sotay e no sabi where im dey.  — (They cast spells on the man so much that he could not recognize his environment.)

Synonym

Translation

English: charmed