Difference between revisions of "charm"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(10 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From English: ''charm'' | From English: ''charm'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * tʃɑ̂m |
+ | |||
+ | <sm2>Pcm-ng-charm.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-charm.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | *[[Juju]] wey people dey use dey do different tings. | |
− | :* {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm'''. |( | + | :* {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm'''.|( I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl.|( | + | :* {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl.|( The man has used magical powers to bewitch the girl.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[juju]], [[jazz]] | * [[juju]], [[jazz]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''magical powers'' | English: ''magical powers'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person dey use [[juju]] for anoder person. | + | * Make person dey use [[juju]] for anoder person. |
− | :* {{ux|dv|Di girl don go '''charm''' di boyfriend to dey collect money for im hand. |( | + | :* {{ux|dv|Di girl don go '''charm''' di boyfriend to dey collect money for im hand. |(The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dem '''charm''' di man [[sotay]] e no sabi where im dey. |( | + | :* {{ux|dv| Dem '''charm''' di man [[sotay]] e no sabi where im dey. |(They cast spells on the man so much that he could not recognize his environment.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[juju]], [[jazz]] | * [[juju]], [[jazz]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''charmed | + | English: ''charmed'' |
Latest revision as of 20:38, 3 May 2023
Naija
Etymology
From English: charm
Pronunciation
- tʃɑ̂m
Noun
- Juju wey people dey use dey do different tings.
- I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm. — ( I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
- Dat man don use charm for di girl. — ( The man has used magical powers to bewitch the girl.)
Synonym
Translation
English: magical powers
Verb
- Make person dey use juju for anoder person.
- Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand. — (The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
- Dem charm di man sotay e no sabi where im dey. — (They cast spells on the man so much that he could not recognize his environment.)
Synonym
Translation
English: charmed