charm

Naija

Etymology

From English: charm

Pronunciation

Noun

Na juju wey people dey use to do bad ting.

  • I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
  • Dat man don use charm for di girl  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.

Synonym

Translation

English: magical powers




Verb

Make person dey use juju for anoder person.

  • Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
  • Dem charm di man sotay e no sabi where im dey.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, they enspelled the man to the extent that he could not recognize his environment. )

Synonym

Translation

English: charmed, enspelled