charm
Naija
Etymology
From English: charm
Pronunciation
- tʃɑ̂m
Noun
- Juju wey people dey use dey do different tings.
- I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm. — ( NSC_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
- Dat man don use charm for di girl. — ( NSC_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.)
Synonym
Translation
English: magical powers
Verb
- Make person dey use juju for anoder person.
- Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand. — (NSC_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
- Dem charm di man sotay e no sabi where im dey. — ( NSC_2021, They cast spells on the man so much that he could not recognize his environment.)
Synonym
Translation
English: charmed, enspelled