Difference between revisions of "cheap"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Sey someting no [[dear]] and person no go too find am before e see am. | |
− | |||
:*{{ux|dv|E be like say di thing '''cheap''' o. |(Deuber__5923, It appears it is very cheap.)}} | :*{{ux|dv|E be like say di thing '''cheap''' o. |(Deuber__5923, It appears it is very cheap.)}} | ||
:*{{ux|dv|Despite all this, many pipo still dey buy am because e dey '''cheap''' and e full everywhere.|(bbc__30166, Many people still patronise the products regardless because it is cheap and readily available.)}} | :*{{ux|dv|Despite all this, many pipo still dey buy am because e dey '''cheap''' and e full everywhere.|(bbc__30166, Many people still patronise the products regardless because it is cheap and readily available.)}} |
Revision as of 00:43, 22 July 2021
Naija
Etymology
From: English cheap
Pronunciation
- ʃîp
Adjective
- Sey someting no dear and person no go too find am before e see am.
- E be like say di thing cheap o. — (Deuber__5923, It appears it is very cheap.)
- Despite all this, many pipo still dey buy am because e dey cheap and e full everywhere. — (bbc__30166, Many people still patronise the products regardless because it is cheap and readily available.)
- Ms Kunda say Di media don make di sexiness of woman to dey cheap. — (bbc__68932, Ms Kunda complained that the media has devalued the woman.)
Antonyms
Translations
- English: cheap