Difference between revisions of "cheap"
Line 18: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | Na sey no [[dear]] and dey common. | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | :*{{ux|dv|e be like say di thing '''cheap''' o. |(deuber__5923, It appears it is very cheap.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Despite all this, many pipo still dey buy am because e dey '''cheap''' and e full everywhere.|(bbc__30166, Many people still patronise the products regardless because it is cheap and readily available.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Ms Kunda say Di media don make di sexiness of woman to dey '''cheap'''. |(bbc__68932, Ms Kunda complained that the media has devalued the woman.)}} | ||
+ | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * cost | + | * [[cost]], [[dear]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''cheap'' |
Revision as of 22:52, 17 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cheap
Pronunciation
- tʃîp
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 13
- Frequency rank in NSC treebank: 614
- Frequency in raw corpus: 120
- Frequency rank in raw corpus: 1851
Adjective
Na sey no dear and dey common.
- e be like say di thing cheap o. — (deuber__5923, It appears it is very cheap.)
- Despite all this, many pipo still dey buy am because e dey cheap and e full everywhere. — (bbc__30166, Many people still patronise the products regardless because it is cheap and readily available.)
- Ms Kunda say Di media don make di sexiness of woman to dey cheap. — (bbc__68932, Ms Kunda complained that the media has devalued the woman.)
Antonyms
Translations
- English: cheap