cheap
Naija
Etymology
From: English cheap
Pronunciation
- ʃîp
Adjective
Na sey no dear and dey common.
- e be like say di thing cheap o. — (deuber__5923, It appears it is very cheap.)
- Despite all this, many pipo still dey buy am because e dey cheap and e full everywhere. — (bbc__30166, Many people still patronise the products regardless because it is cheap and readily available.)
- Ms Kunda say Di media don make di sexiness of woman to dey cheap. — (bbc__68932, Ms Kunda complained that the media has devalued the woman.)
Antonyms
Translations
- English: cheap