cheaparticle

Naija

Etymology

From: English cheap and article.

Pronunciation

  • tʃípàtìkù


Noun

Someting wey no dear.

  • I dey tell you sey na cheaparticle na o.  — (Egbokhare_2021, I am very positive about it being an inexpensive item!)
  • As awuf take dey run belle na so cheaparticle still be.  — (Abonyi_2021, As discount sales come with no guarantees so too are inexpensive items.)

Related forms

Synonyms


Translations

  • English: second-rate item