cheaparticle

Revision as of 20:39, 3 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English cheap and article.

Pronunciation

  • tʃípātíkù

Play Play

Noun

  • Someting wey no dear.
  • I dey tell you sey na cheaparticle na o.  — (I am very positive about it being an inexpensive item!)
  • As awuf take dey run belle na so cheaparticle still be.  — (As discount sales come with no guarantees so too are inexpensive items.)

Related forms

Synonyms


Translations

  • English: second-rate item