cheating

Naija

Etymology

From: English cheating.

Pronunciation

  • tʃítìŋ

Play Play

Noun

  1. Wetin person dey do wey be wayo.
    • Cheating dey backfire o.  — (Playing a fast one usually boomerangs!)
    • Dis action dey happun afta plenty cheating during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams.  — (bbc__40246, The action coming on the heels of increased malpractice during the 2016 examinations in the country when the examination questions leaked on the internet before and during the examinations.)
  2. Wetin person dey do wey be sey e dey sleep with person wey no be im husband or wife.
    • Tori of cheating bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up.  — (bbc__95472, The rumour of unfaithfulness had already affected the relationship but Cardi B denied the rumours about their breakup.)

Synonyms

Translations

  • English: fraudulent act, infidelity