Difference between revisions of "cheating"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Wetin person dey do wey be [[wayo]] | + | # Wetin person dey do wey be [[wayo]]. |
#:*{{ux|dv|'''Cheating''' dey backfire o. |(Egbokhare_2021, Playing a fast one usually boomerangs!)}} | #:*{{ux|dv|'''Cheating''' dey backfire o. |(Egbokhare_2021, Playing a fast one usually boomerangs!)}} | ||
#:*{{ux|dv|Dis action dey happun afta plenty '''cheating''' during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. |(bbc__40246, The action coming on the heels of increased malpractice during the 2016 examinations in the country when the examination questions leaked on the internet before and during the examinations.)}} | #:*{{ux|dv|Dis action dey happun afta plenty '''cheating''' during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. |(bbc__40246, The action coming on the heels of increased malpractice during the 2016 examinations in the country when the examination questions leaked on the internet before and during the examinations.)}} | ||
# Wetin person dey do wey be sey e dey sleep with person wey no be im husband or wife. | # Wetin person dey do wey be sey e dey sleep with person wey no be im husband or wife. | ||
#:*{{ux|dv|Tori of '''cheating''' bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. |(bbc__95472, The rumour of unfaithfulness had already affected the relationship but Cardi B denied the rumours about their breakup.)}} | #:*{{ux|dv|Tori of '''cheating''' bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. |(bbc__95472, The rumour of unfaithfulness had already affected the relationship but Cardi B denied the rumours about their breakup.)}} | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[wayo]] | * [[wayo]] | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fraudulent act, infidelity'' | * English: ''fraudulent act, infidelity'' |
Revision as of 13:05, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: English cheating.
Pronunciation
- tʃítìŋ
Noun
- Wetin person dey do wey be wayo.
- Cheating dey backfire o. — (Egbokhare_2021, Playing a fast one usually boomerangs!)
- Dis action dey happun afta plenty cheating during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. — (bbc__40246, The action coming on the heels of increased malpractice during the 2016 examinations in the country when the examination questions leaked on the internet before and during the examinations.)
- Wetin person dey do wey be sey e dey sleep with person wey no be im husband or wife.
- Tori of cheating bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. — (bbc__95472, The rumour of unfaithfulness had already affected the relationship but Cardi B denied the rumours about their breakup.)
Synonyms
Translations
- English: fraudulent act, infidelity