Difference between revisions of "cheating"
(→Noun) |
|||
(15 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''cheating''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* tʃítìŋ | * tʃítìŋ | ||
<sm2>Pcm-ng-cheating.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cheating.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-cheating.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-cheating.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Wetin person dey do wey be [[wayo]]. | |
− | + | #:*{{ux|dv|'''Cheating''' dey backfire o. |(Playing a fast one usually boomerangs!)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|Dis action dey happun afta plenty '''cheating''' during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. |(bbc__40246, The action coming on the heels of increased malpractice during the 2016 examinations in the country when the examination questions leaked on the internet before and during the examinations.)}} | |
− | # | + | # Wetin person dey do wey be sey e dey sleep with person wey no be im husband or wife. |
− | #: {{ux|dv|'''Cheating''' dey backfire o. |( | + | #:*{{ux|dv|Tori of '''cheating''' bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. |(bbc__95472, The rumour of unfaithfulness had already affected the relationship but Cardi B denied the rumours about their breakup.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Tori of '''cheating''' bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. |(bbc__95472, | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[wayo]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''fraudulent act, infidelity'' |
Latest revision as of 20:40, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English cheating.
Pronunciation
- tʃítìŋ
Noun
- Wetin person dey do wey be wayo.
- Cheating dey backfire o. — (Playing a fast one usually boomerangs!)
- Dis action dey happun afta plenty cheating during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. — (bbc__40246, The action coming on the heels of increased malpractice during the 2016 examinations in the country when the examination questions leaked on the internet before and during the examinations.)
- Wetin person dey do wey be sey e dey sleep with person wey no be im husband or wife.
- Tori of cheating bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. — (bbc__95472, The rumour of unfaithfulness had already affected the relationship but Cardi B denied the rumours about their breakup.)
Synonyms
Translations
- English: fraudulent act, infidelity