Difference between revisions of "cheating"

Line 18: Line 18:
  
 
:*{{ux|dv|'''Cheating''' dey backfire o. |(Egbokhare_2021, being fraudulent boomerangs!)}}
 
:*{{ux|dv|'''Cheating''' dey backfire o. |(Egbokhare_2021, being fraudulent boomerangs!)}}
 
====Synonyms====
 
* [[wayo]], 
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''fraudulent act''
 
 
===Verb===
 
Sey person de sleep with perso wey no be a partner or lover.
 
 
 
#: {{ux|dv|Dat na big problem wey dey make '''cheating''' dey, dey happen for relationship. |(IBA_03_Womanisers_MG__43, That is a big problem that makes cheating happen in relationships.)}} noun
 
#: {{ux|dv|Dat na big problem wey dey make '''cheating''' dey, dey happen for relationship. |(IBA_03_Womanisers_MG__43, That is a big problem that makes cheating happen in relationships.)}} noun
 
#: {{ux|dv|Not, no gain dey for bad life, no gain dey for stealing, no gain dey for '''cheating'''. |(NST_cleaned__5898, __no translation__)}} noun
 
#: {{ux|dv|Not, no gain dey for bad life, no gain dey for stealing, no gain dey for '''cheating'''. |(NST_cleaned__5898, __no translation__)}} noun
Line 39: Line 28:
 
#: {{ux|dv|Den you see dis '''cheating''' wey men dey cheat so, some women get money. |(IBA_03_Womanisers_MG__70, Then you see this cheating men indulge in, some women have money.)}}
 
#: {{ux|dv|Den you see dis '''cheating''' wey men dey cheat so, some women get money. |(IBA_03_Womanisers_MG__70, Then you see this cheating men indulge in, some women have money.)}}
 
#: {{ux|dv|Dis action dey happun afta plenti '''cheating''' during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. |(bbc__40246, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis action dey happun afta plenti '''cheating''' during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. |(bbc__40246, __no translation__)}}
   
+
  Sey person de sleep with perso wey no be a partner or lover
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*   
+
* [[wayo]],  
====Antonyms====
+
 
+
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:   cheat.
+
* English: ''fraudulent act''

Revision as of 23:36, 17 January 2021

Naija

Etymology

From: English cheating.

Pronunciation

  • tʃítìŋ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1168
  • Frequency in raw corpus: 18
  • Frequency rank in raw corpus: 5685

Noun

Na sey person de do wayo.

  • Cheating dey backfire o.  — (Egbokhare_2021, being fraudulent boomerangs!)
  1. Dat na big problem wey dey make cheating dey, dey happen for relationship.  — (IBA_03_Womanisers_MG__43, That is a big problem that makes cheating happen in relationships.) noun
    Not, no gain dey for bad life, no gain dey for stealing, no gain dey for cheating.  — (NST_cleaned__5898, __no translation__) noun
    Tori of cheating bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up.  — (bbc__95472, __no translation__)noun
  2. obl:arg (frequency:4)
    Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections  — (bbc__66023, __no translation__) noun
    Maurice Kamto, CRM political party leader dey Judicial Police for Douala afta yi arrest Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections  — (bbc__66038, __no translation__)
  3. acl:relcl-det (frequency:4)
    Den, you see dis cheating wey we dey talk so ehn...  — (NST_cleaned__32410, __no translation__)
    Den you see dis cheating wey men dey cheat so, some women get money.  — (IBA_03_Womanisers_MG__70, Then you see this cheating men indulge in, some women have money.)
    Dis action dey happun afta plenti cheating during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams.  — (bbc__40246, __no translation__)
Sey person de sleep with perso wey no be a partner or lover

Synonyms


Translations

  • English: fraudulent act