Difference between revisions of "cheating"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Na sey person de do [[wayo]]. | # Na sey person de do [[wayo]]. | ||
− | :*{{ux|dv|'''Cheating''' dey backfire o. |(Egbokhare_2021, | + | #:*{{ux|dv|'''Cheating''' dey backfire o. |(Egbokhare_2021, Playing a fast one usually boomerangs!)}} |
− | :*{{ux|dv|Maurice Kamto defence put strong argument for support '''cheating''' for Cameroon October 7 elections |(bbc__66023, __no translation__)}} | + | #:*{{ux|dv|Maurice Kamto defence put strong argument for support '''cheating''' for Cameroon October 7 elections |(bbc__66023, __no translation__)}} |
− | :*{{ux|dv|Dis action dey happun afta plenti '''cheating''' during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. |(bbc__40246, __no translation__)}} | + | #:*{{ux|dv|Dis action dey happun afta plenti '''cheating''' during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. |(bbc__40246, __no translation__)}} |
− | :*{{ux|dv|Not, no gain dey for bad life, no gain dey for stealing, no gain dey for '''cheating'''. |(NST_cleaned__5898, __no translation__)}} noun | + | #:*{{ux|dv|Not, no gain dey for bad life, no gain dey for stealing, no gain dey for '''cheating'''. |(NST_cleaned__5898, __no translation__)}} noun |
− | :*{{ux|dv|Maurice Kamto, CRM political party leader dey Judicial Police for Douala afta yi arrest Maurice Kamto defence put strong argument for support '''cheating''' for Cameroon October 7 elections |(bbc__66038, __no translation__)}} | + | #:*{{ux|dv|Maurice Kamto, CRM political party leader dey Judicial Police for Douala afta yi arrest Maurice Kamto defence put strong argument for support '''cheating''' for Cameroon October 7 elections |(bbc__66038, __no translation__)}} |
# Sey person de sleep with perso wey no be a partner or lover | # Sey person de sleep with perso wey no be a partner or lover | ||
− | :*{{ux|dv|Tori of '''cheating''' bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. |(bbc__95472, __no translation__)}}noun | + | #:*{{ux|dv|Tori of '''cheating''' bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. |(bbc__95472, __no translation__)}}noun |
− | :*{{ux|dv|Dat na big problem wey dey make '''cheating''' dey, dey happen for relationship. |(IBA_03_Womanisers_MG__43, That is a big problem that makes cheating happen in relationships.)}} noun | + | #:*{{ux|dv|Dat na big problem wey dey make '''cheating''' dey, dey happen for relationship. |(IBA_03_Womanisers_MG__43, That is a big problem that makes cheating happen in relationships.)}} noun |
− | :*{{ux|dv|Den you see dis '''cheating''' wey men dey cheat so, some women get money. |(IBA_03_Womanisers_MG__70, Then you see this cheating men indulge in, some women have money.)}} | + | #:*{{ux|dv|Den you see dis '''cheating''' wey men dey cheat so, some women get money. |(IBA_03_Womanisers_MG__70, Then you see this cheating men indulge in, some women have money.)}} |
Revision as of 23:46, 17 January 2021
Naija
Etymology
From: English cheating.
Pronunciation
- tʃítìŋ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1168
- Frequency in raw corpus: 18
- Frequency rank in raw corpus: 5685
Noun
- Na sey person de do wayo.
- Cheating dey backfire o. — (Egbokhare_2021, Playing a fast one usually boomerangs!)
- Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections — (bbc__66023, __no translation__)
- Dis action dey happun afta plenti cheating during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. — (bbc__40246, __no translation__)
- Not, no gain dey for bad life, no gain dey for stealing, no gain dey for cheating. — (NST_cleaned__5898, __no translation__) noun
- Maurice Kamto, CRM political party leader dey Judicial Police for Douala afta yi arrest Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections — (bbc__66038, __no translation__)
- Sey person de sleep with perso wey no be a partner or lover
- Tori of cheating bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. — (bbc__95472, __no translation__)noun
- Dat na big problem wey dey make cheating dey, dey happen for relationship. — (IBA_03_Womanisers_MG__43, That is a big problem that makes cheating happen in relationships.) noun
- Den you see dis cheating wey men dey cheat so, some women get money. — (IBA_03_Womanisers_MG__70, Then you see this cheating men indulge in, some women have money.)
Synonyms
- wayo,
Translations
- English: fraudulent act, infidelity