cheating
Naija
Etymology
From: English cheating.
Pronunciation
- tʃítìŋ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1168
- Frequency in raw corpus: 18
- Frequency rank in raw corpus: 5685
Noun
- Na sey person de do wayo.
- Cheating dey backfire o. — (Egbokhare_2021, Being fraudulent can boomerang!)
- Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections — (bbc__66023, __no translation__)
- Dis action dey happun afta plenti cheating during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. — (bbc__40246, __no translation__)
- Not, no gain dey for bad life, no gain dey for stealing, no gain dey for cheating. — (NST_cleaned__5898, __no translation__) noun
- Maurice Kamto, CRM political party leader dey Judicial Police for Douala afta yi arrest Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections — (bbc__66038, __no translation__)
- Sey person de sleep with perso wey no be a partner or lover
- Tori of cheating bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. — (bbc__95472, __no translation__)noun
- Dat na big problem wey dey make cheating dey, dey happen for relationship. — (IBA_03_Womanisers_MG__43, That is a big problem that makes cheating happen in relationships.) noun
- Den you see dis cheating wey men dey cheat so, some women get money. — (IBA_03_Womanisers_MG__70, Then you see this cheating men indulge in, some women have money.)
Synonyms
- wayo,
Translations
- English: fraudulent act, infidelity