cheating

Revision as of 23:28, 17 January 2021 by 129.205.113.192 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English cheating.

Pronunciation

  • tʃítìŋ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1168
  • Frequency in raw corpus: 18
  • Frequency rank in raw corpus: 5685

Noun

Na sey person de do wayo.

  • Cheating dey backfire o.  — (Egbokhare_2021, being fraudulent boomerangs!)

Synonyms


Translations

  • English: fraudulent act

Verb

cheating: no definition, cheat.PST.PTCP -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:6)
    Dat na big problem wey dey make cheating dey, dey happen for relationship.  — (IBA_03_Womanisers_MG__43, That is a big problem that makes cheating happen in relationships.)
    For 2013, rumour come out tire say na cheating bin make #elevatorgate happen.  — (bbc__49688, __no translation__)
  2. mark (frequency:6)
    Not, no gain dey for bad life, no gain dey for stealing, no gain dey for cheating.  — (NST_cleaned__5898, __no translation__)
    Tori of cheating bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up.  — (bbc__95472, __no translation__)
  3. obl:arg (frequency:4)
    Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections  — (bbc__66023, __no translation__)
    Maurice Kamto, CRM political party leader dey Judicial Police for Douala afta yi arrest Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections  — (bbc__66038, __no translation__)
  4. acl:relcl-det (frequency:4)
    Den, you see dis cheating wey we dey talk so ehn...  — (NST_cleaned__32410, __no translation__)
    Den you see dis cheating wey men dey cheat so, some women get money.  — (IBA_03_Womanisers_MG__70, Then you see this cheating men indulge in, some women have money.)
  5. obl:mod (frequency:2)
    Dis action dey happun afta plenti cheating during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams.  — (bbc__40246, __no translation__)
    Wen deh give defence lawyers chance, one of de lawyers, Barrister Michelle Ndoki show court plenti proof say kain-kain cheating bin bi for October 7 vote.  — (bbc__98673, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • besong 0.75 10, bate 0.70 13, abuses 0.68 27, violations 0.68 10, context 0.68 5, choupo 0.67 11, decentralisation 0.67 11, pfd 0.67 5, alain 0.67 16

Antonyms

  • besong 0.75 10, bate 0.70 13, abuses 0.68 27, violations 0.68 10, context 0.68 5, choupo 0.67 11, decentralisation 0.67 11, pfd 0.67 5, alain 0.67 16

Translations

  • English: no definition, cheat.PST.PTCP