cheating
Naija
Etymology
From: English cheating.
Pronunciation
- tʃítìŋ
Noun
- Wetin person dey do wey be wayo.
- Cheating dey backfire o. — (Playing a fast one usually boomerangs!)
- Dis action dey happun afta plenty cheating during di 2016 exams for di kontri, wen questions flood internet before and during exams. — (bbc__40246, The action coming on the heels of increased malpractice during the 2016 examinations in the country when the examination questions leaked on the internet before and during the examinations.)
- Wetin person dey do wey be sey e dey sleep with person wey no be im husband or wife.
- Tori of cheating bin don affect di relationship before but Cardi B no tok say dat na why dem break up. — (bbc__95472, The rumour of unfaithfulness had already affected the relationship but Cardi B denied the rumours about their breakup.)
Synonyms
Translations
- English: fraudulent act, infidelity