Difference between revisions of "chest"

Line 15: Line 15:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
Make person use di up part of e body wey muscle and bone take control ball.
 
Make person use di up part of e body wey muscle and bone take control ball.
*{{ux|dv|. Sometimes e dey hard referee to see whether na chest or hand some players dey use control ball.|(NSC_2021, It is sometimes difficult for referees to distinguish between handball and chesting.)}}
+
*{{ux|dv|. Sometimes e dey hard [[referee]] to see whether na '''chest''' or na hand some players dey use control ball.|(NSC_2021, It is sometimes difficult for referees to distinguish between handball and chesting.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English : ''to chest a ball down''
 
English : ''to chest a ball down''

Revision as of 14:59, 24 August 2021

Naija

Etymology

From: English chest

Pronunciation

  • t͡ʃest

Play Play

Noun

Di up part of person body wey get muscle and bone con flat join with e shoulder for top and join with e rib for down.

  • Di best goal wey Maradona score for 1986 World Cup na di one wey take chest chest di ball before e dribble five players con score.  — (NSC_2021, Maradona's best goal where he chested the ball and dribbled five players before netting the ball came in the 1986 World Cup.)

Translation

  • English: chest

Verb

Make person use di up part of e body wey muscle and bone take control ball.

  • . Sometimes e dey hard referee to see whether na chest or na hand some players dey use control ball.  — (NSC_2021, It is sometimes difficult for referees to distinguish between handball and chesting.)

Translation

English : to chest a ball down