Difference between revisions of "chewing stick"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
:*{{ux|dv|'''Chewing stick''' no good for teeth o.|Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.}} | :*{{ux|dv|'''Chewing stick''' no good for teeth o.|Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.}} | ||
− | :*{{ux|dv|Na old people be dey sabi use '''chewing stick''' before o but now guy men don dey wan [[blend]].|NSC_Abonyi_2021, Older ones like using teeth-cleaning twigs | + | :*{{ux|dv|Na old people be dey sabi use '''chewing stick''' before o but now guy men don dey wan [[blend]].|NSC_Abonyi_2021, Older ones like using teeth-cleaning twigs in the past but younger ones now see it as fad.}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 12:58, 18 January 2021
Naija
Etymology
From: English chewing and stick
Pronunciation
- ʧu:ŋ stík
Noun
Na tree body wey de cut tiny tiny de use brush teeth.
- Chewing stick no good for teeth o. — Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.
- Na old people be dey sabi use chewing stick before o but now guy men don dey wan blend. — NSC_Abonyi_2021, Older ones like using teeth-cleaning twigs in the past but younger ones now see it as fad.
Synonyms
Translations
- English: Teeth-cleaning twig