Difference between revisions of "chewing stick"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''chewing'' and ''stick''
+
From English: ''chewing'' and ''stick''
  
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 9: Line 9:
  
===Noun===
 
===Noun===
Na tree body wey de cut tiny tiny de use [[brush]] teeth.
+
* Part of tree body wey de cut small small dey use [[brush]] teeth.
 
:*{{ux|dv|'''Chewing stick''' no good for teeth o.|(Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.)}}
 
:*{{ux|dv|'''Chewing stick''' no good for teeth o.|(Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.)}}
 
:*{{ux|dv|Na old people be dey sabi use '''chewing stick''' before o but now guy men don dey wan [[blend]].|(NSC_Abonyi_2021, Older ones like using teeth-cleaning twigs in the past but younger ones now see it as fad.)}}
 
Revision as of 01:03, 22 July 2021

Naija

Etymology

From English: chewing and stick

Pronunciation

  • ʧûŋstík

Play Play

Noun

  • Part of tree body wey de cut small small dey use brush teeth.
  • Chewing stick no good for teeth o.  — (Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.)
  • Na old people be dey sabi use chewing stick before o but now guy men don dey wan blend.  — (NSC_Abonyi_2021, Older ones like using teeth-cleaning twigs in the past but younger ones now see it as fad.)

Synonyms

Translations

  • English: Teeth-cleaning twig