chewing stick
Naija
Etymology
From: English chewing and stick
Pronunciation
- ʧu:ŋ stík
Noun
Na tree body wey de cut tiny tiny de use brush teeth.
- Chewing stick no good for teeth o. — Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.
- Na old people be dey sabi use chewing stick before o but now guy men don dey wan blend. — NSC_Abonyi_2021, Older ones like using teeth-cleaning twigs n the past but younger ones now see it as fad.
Synonyms
Translations
- English: Teeth-cleaning twig