chewing stick

Revision as of 12:58, 18 January 2021 by 154.66.40.59 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English chewing and stick

Pronunciation

  • ʧu:ŋ stík

Play Play

Noun

Na tree body wey de cut tiny tiny de use brush teeth.

  • Chewing stick no good for teeth o.  — Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.
  • Na old people be dey sabi use chewing stick before o but now guy men don dey wan blend.  — NSC_Abonyi_2021, Older ones like using teeth-cleaning twigs in the past but younger ones now see it as fad.

Synonyms


Translations

  • English: Teeth-cleaning twig