chewing stick

Naija

Etymology

From: English chewing and stick

Pronunciation

  • ʧûŋstík

Play Play

Noun

Na tree body wey de cut tiny tiny de use brush teeth.

  • Chewing stick no good for teeth o.  — (Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.)
  • Na old people be dey sabi use chewing stick before o but now guy men don dey wan blend.  — (NSC_Abonyi_2021, Older ones like using teeth-cleaning twigs in the past but younger ones now see it as fad.)

Synonyms


Translations

  • English: Teeth-cleaning twig