chewing stick
Naija
Etymology
From English: chewing and stick
Pronunciation
- ʧûnstík
Noun
- Part of tree body wey de cut small small dey use brush teeth.
- Chewing stick no good for teeth o. — (Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.)
- Na old people bin dey sabi use chewing stick before o but now guy men don dey wan blend. — (NSC_2021, Older ones like using teeth-cleaning twigs in the past but younger ones now see it as fad.)
Synonyms
Translations
- English: Teeth-cleaning twig