chewing stick

Naija

Etymology

From English: chewing and stick

Pronunciation

  • ʧùìnstîk

Play Play

Noun

  • Part of tree body wey de cut small small dey use brush teeth.
  • Chewing stick no good for teeth o.  — (Egbokhare_2021, Teeth-cleaning twigs can compromise one's dentals.)
  • Na old people bin dey sabi use chewing stick before o but now guy men don dey wan blend.  — (NSC_2021, Older ones like using teeth-cleaning twigs in the past but younger ones now see it as fad.)

Synonyms


Translations

  • English: Teeth-cleaning twig