Difference between revisions of "chick"

Line 15: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na person wey be babe.
+
# Na fowl wey e never tay e comot for egg.
 +
:*{{ux|dv|E con talk sey since di egg wey de don ready boil go fit hatch '''chick''' come outside, den beans wey de don cook go fit grow anoder one come outside. |(BEN_36_Clever-Girl_MG__48, He reasoned that if a boiled egg can still hatch a chick then too cooked bean can bring out a raw one as well.)}}
  
:*{{ux|dv|I dey go see my '''chick''' for hostel. |(Egbokhare_2021, I am going to see my girlfriend in her hostel.)}}
+
# Na fine girl.
:*{{ux|dv|E say, e con talk sey since di egg wey de don ready boil go fit hatch '''chick''' come outside, e go fit hatch '''chick''' come outside, den beans wey de don cook go fit, ah... |(NST_cleaned__41956, __no translation__)}}
+
:{{ux|dv|I dey go see my '''chick''' for hostel. |(Egbokhare_2021, I am going to visit my girlfriend in her hostel.)}}
:*{{ux|dv|E say, e con talk sey since di egg wey de don ready boil go fit hatch '''chick''' come outside, e go fit hatch '''chick''' come outside, den beans wey de don cook go fit, ah... e go fit grow anoder one come outside. |(BEN_36_Clever-Girl_MG__48, He said... so he said, since the eggs which have already been boiled will hatch chicks, the beans that have already been cooked will be able to, uh... will be able to produce more.)}}
+
:*{{ux|dv|Any guy wey dey happen, any musician, even if di '''chick''' join you with musician, just know sey dat guy go collect, open your arm collect dat '''chick'''. |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__82, Be sure that a influential guy or musician can easily steal your girlfriend from you even if she is on the same band as you with the musician.)}}
:*{{ux|dv|Any guy wey dey happen, any musician, even if di '''chick''' join you with musician, just know sey dat guy go collect, open your arm collect dat '''chick'''. |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__82, Any guy that is reigning, any musician, even if the ladies sings with you, just know that that guy will collect... open your arm to collect that lady.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[chikala]], [[shenani]]
+
* [[chikala]], [[chickito]], [[shenani]], [[babe]]
 +
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[guy]]
 
* [[guy]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:  ''babe''
+
* English:  ''chick (hen)'', ''chick (human)''

Revision as of 14:31, 18 January 2021

Naija

Etymology

From: English chick

Pronunciation

  • tʃîk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 6
  • Frequency rank in NSC treebank: 1027
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8760

Noun

  1. Na fowl wey e never tay e comot for egg.
  • E con talk sey since di egg wey de don ready boil go fit hatch chick come outside, den beans wey de don cook go fit grow anoder one come outside.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__48, He reasoned that if a boiled egg can still hatch a chick then too cooked bean can bring out a raw one as well.)
  1. Na fine girl.
I dey go see my chick for hostel.  — (Egbokhare_2021, I am going to visit my girlfriend in her hostel.)
  • Any guy wey dey happen, any musician, even if di chick join you with musician, just know sey dat guy go collect, open your arm collect dat chick.  — (KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__82, Be sure that a influential guy or musician can easily steal your girlfriend from you even if she is on the same band as you with the musician.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: chick (hen), chick (human)