Difference between revisions of "chick"

Line 16: Line 16:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Na fowl wey e never tay e comot for egg.
 
# Na fowl wey e never tay e comot for egg.
:*{{ux|dv|E con talk sey since di egg wey de don ready boil go fit hatch '''chick''' come outside, den beans wey de don cook go fit grow anoder one come outside. |(BEN_36_Clever-Girl_MG__48, He reasoned that if a boiled egg can still hatch a chick then too cooked bean can bring out a raw one as well.)}}
+
#:{{ux|dv|E con talk sey since di egg wey de don ready boil go fit hatch '''chick''' come outside, den beans wey de don cook go fit grow anoder one come outside. |(BEN_36_Clever-Girl_MG__48, He reasoned that if a boiled egg can still hatch a chick then too cooked bean can bring out a raw one as well.)}}
  
# Na fine girl.
+
# Na correct [[babe]].
:{{ux|dv|I dey go see my '''chick''' for hostel. |(Egbokhare_2021, I am going to visit my girlfriend in her hostel.)}}
+
#:{{ux|dv|I dey go see my '''chick''' for hostel. |(Egbokhare_2021, I am going to visit my girlfriend in her hostel.)}}
:*{{ux|dv|Any guy wey dey happen, any musician, even if di '''chick''' join you with musician, just know sey dat guy go collect, open your arm collect dat '''chick'''. |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__82, Be sure that a influential guy or musician can easily steal your girlfriend from you even if she is on the same band as you with the musician.)}}
+
#:{{ux|dv|Any guy wey dey happen, any musician, even if di '''chick''' join you with musician, just know sey dat guy go collect, open your arm collect dat '''chick'''. |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__82, Be sure that a influential guy or musician can easily steal your girlfriend from you even if she is on the same band as you with the musician.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 14:33, 18 January 2021

Naija

Etymology

From: English chick

Pronunciation

  • tʃîk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 6
  • Frequency rank in NSC treebank: 1027
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8760

Noun

  1. Na fowl wey e never tay e comot for egg.
    E con talk sey since di egg wey de don ready boil go fit hatch chick come outside, den beans wey de don cook go fit grow anoder one come outside.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__48, He reasoned that if a boiled egg can still hatch a chick then too cooked bean can bring out a raw one as well.)
  1. Na correct babe.
    I dey go see my chick for hostel.  — (Egbokhare_2021, I am going to visit my girlfriend in her hostel.)
    Any guy wey dey happen, any musician, even if di chick join you with musician, just know sey dat guy go collect, open your arm collect dat chick.  — (KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__82, Be sure that a influential guy or musician can easily steal your girlfriend from you even if she is on the same band as you with the musician.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: chick (hen), chick (human)