Difference between revisions of "chick"

Line 19: Line 19:
 
# Na correct [[babe]].
 
# Na correct [[babe]].
 
#:*{{ux|dv|I dey go see my '''chick''' for hostel. |(Egbokhare_2021, I am going to visit my girlfriend in her hostel.)}}
 
#:*{{ux|dv|I dey go see my '''chick''' for hostel. |(Egbokhare_2021, I am going to visit my girlfriend in her hostel.)}}
#:*{{ux|dv|Any guy wey dey happen, any musician, even if di '''chick''' join you with musician, just know sey dat guy go collect, open your arm collect dat '''chick'''. |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__82, Be sure that a influential guy or musician can easily steal your girlfriend from you even if she is on the same band as you with the musician.)}}
+
#:*{{ux|dv|Any guy wey dey happen, any musician, even if di '''chick''' join you with musician, just know sey dat guy go collect, open your arm collect dat '''chick'''. |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__82, Be sure that a influential guy or musician can easily steal your girlfriend from you even if she is on the same band as you and the musician.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 14:35, 18 January 2021

Naija

Etymology

From: English chick

Pronunciation

  • tʃîk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 6
  • Frequency rank in NSC treebank: 1027
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8760

Noun

  1. Na fowl wey e never tay e comot for egg.
    • E con talk sey since di egg wey de don ready boil go fit hatch chick come outside, den beans wey de don cook go fit grow anoder one come outside.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__48, He reasoned that if a boiled egg can still hatch a chick then too cooked bean can bring out a raw one as well.)
  2. Na correct babe.
    • I dey go see my chick for hostel.  — (Egbokhare_2021, I am going to visit my girlfriend in her hostel.)
    • Any guy wey dey happen, any musician, even if di chick join you with musician, just know sey dat guy go collect, open your arm collect dat chick.  — (KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__82, Be sure that a influential guy or musician can easily steal your girlfriend from you even if she is on the same band as you and the musician.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: chick (hen), chick (human)