Difference between revisions of "chief"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Person wey be [[oga]] or wey dey give traditional title.
+
* Person wey dey give traditional title.
:*{{ux|dv|Dem don put am for '''chief'''. |(Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)}}
+
:* {{ux|dv|Dem don put am for '''chief'''. |(Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)}}
:*{{ux|dv|E no know sey one '''chief''' dey inside dat place dey guard di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)}}
+
:* {{ux|dv|E no know sey one '''chief''' dey inside dat place dey guard di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)}}
:*{{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(BBC__11852, The traditional chief said the monarch visits the sacred place in the mountain annually.)}}
+
:* {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(BBC__11852, The traditional chief said the monarch visits the sacred place in the mountain annually.)}}
 
   
 
   
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 01:16, 22 July 2021

Naija

Etymology

From: English chief

Pronunciation

  • tʃîf

Play Play

Noun

  • Person wey dey give traditional title.
  • Dem don put am for chief.  — (Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)
  • E no know sey one chief dey inside dat place dey guard di place.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)
  • According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year.  — (BBC__11852, The traditional chief said the monarch visits the sacred place in the mountain annually.)

Related forms

Translations

  • English: chief

Noun (Appellative/Vocative)

Na name wey de dey use hail person to give am respect or praise am.

  • Chief Brando Omu, Chief Brando Omu  — (BBC__25290, Chief Brando Omu, Chief Brando Omu)
  • Gaga, di Gaga, you na chief na, di talknado, abeg do someting.  — (NSC_Abonyi_2021, Gaga, Gaga, you are a 'chief' you know, a man of his words, please give me some money.)

Synonyms

Translations

  • English: chief