talknado

Naija

Etymology

From English: talknado

Pronunciation

  • tɔ̀knàdú

Play Play

Adjective

  • Wetin person talk sey e go do and e do am.
  • Dat guy na better talknado. E talk sey e go come and e come.  — (That man is a man of his words. He said he’ll come and he came.)

Related forms

Translations

  • English: fulfillment