Difference between revisions of "chief"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community. |
:* {{ux|dv|Dem don put am for '''chief'''. |(Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)}} | :* {{ux|dv|Dem don put am for '''chief'''. |(Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)}} | ||
:* {{ux|dv|E no know sey one '''chief''' dey inside dat place dey guard di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)}} | :* {{ux|dv|E no know sey one '''chief''' dey inside dat place dey guard di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(BBC__11852, The traditional chief said the monarch visits the sacred place in the mountain annually.)}} | + | :* {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 13:23, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: English chief
Pronunciation
- tʃîf
Noun
- Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
- Dem don put am for chief. — (Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)
- E no know sey one chief dey inside dat place dey guard di place. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)
- According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. — (BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)
Related forms
Translations
- English: chief
Noun (Appellative/Vocative)
Na name wey de dey use hail person to give am respect or praise am.
- Chief Brando Omu, Chief Brando Omu — (BBC__25290, Chief Brando Omu, Chief Brando Omu)
- Gaga, di Gaga, you na chief na, di talknado, abeg do someting. — (NSC_Abonyi_2021, Gaga, Gaga, you are a 'chief' you know, a man of his words, please give me some money.)
Synonyms
Translations
- English: chief