Difference between revisions of "chief"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)}} | #:* {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)}} | ||
# Na name wey de dey use [[hail]] person to give am respect or praise am. | # Na name wey de dey use [[hail]] person to give am respect or praise am. | ||
− | #:*{{ux|dv| Gaga, di Gaga, you na '''chief''' na, di [[talknado]], abeg do someting. |( | + | #:*{{ux|dv| Gaga, di Gaga, you na '''chief''' na, di [[talknado]], abeg do someting. |(Gaga, the Gaga, you are a '''chief''' you know, a man of his words, please give me some money.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[chief priest]] | * [[chief priest]] |
Revision as of 20:47, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English chief
Pronunciation
- tʃîf
Noun
- Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
- Dem don put am for chief. — (Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)
- E no know sey one chief dey inside dat place dey guard di place. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)
- According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. — (BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)
- Na name wey de dey use hail person to give am respect or praise am.
- Gaga, di Gaga, you na chief na, di talknado, abeg do someting. — (Gaga, the Gaga, you are a chief you know, a man of his words, please give me some money.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: chief