Difference between revisions of "chief"

 
(22 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-chief.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chief.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chief.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chief.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 3
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1542
 
* Frequency in raw corpus: 336
 
* Frequency rank in raw corpus: 906
 
 
===Noun (Appelative/Vocative)===
 
 
#: {{ux|dv|'''Chief''' Engineer Reuben, |(NST_cleaned__31263, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Chief''' Brando Omu '''Chief''' Brando Omu |(bbc__25290, __no translation__)}}
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na name wey de dey call person to give am respect or praise.
+
# Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
 
+
#:* {{ux|dv|Dem don put am for '''chief'''. |(Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)}}
====Related forms====
+
#:* {{ux|dv|E no know sey one '''chief''' dey inside dat place dey guard di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)}}
* [[chief priest]]
+
#:* {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)}}
 
+
# Na name wey de dey use [[hail]] person to give am respect or praise am.
====Translations====
+
#:*{{ux|dv| Gaga, di Gaga, you na '''chief''' na, di [[talknado]], abeg do someting. |(Gaga, the Gaga, you are a '''chief''' you know, a man of his words, please give me some money.)}}
* English: ''chief''
 
 
 
===Noun===
 
#Person wey be [[oga]] or wey dey give traditional title.
 
#:*{{ux|dv|Dem don put am for '''chief'''. |(Egbokhare_2021, He has been installed as a chief.)}}
 
#:*{{ux|dv|E no know sey one '''chief''' dey inside dat place dey guard di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na '''chief''' of general staff Hulusi Akar lead dem waka come. |(bbc__11030, The Chief of general staff Hulusi Akar led the group.)}}
 
#: {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(bbc__11852, )}}
 
#Na name wey de use [[hail]] person we de dey give respect
 
#:*{{ux|dv|Morsi sack military '''chief''' and replace am with General Abdel Fattah al-Sisi. |(bbc__9477, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|Selassie mama and papa name dia first pikin, 'Tafari Mekonnen' wen dem born am for 1892, later im collect di title 'Ras' wey mean high '''chief'''. |(bbc__87635, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|But I tink first of all, if you tell dis person dat we should ge~, bring oursef togeder, so dat we go and talk to di '''chief''', everybody is running away from any responsibility. |(JOS_37_Government-Agric-And-Women_M__57, But I think first of all, if you tell this person that we should ge... bring ourselves together, so that we go and talk to the chief, everybody is running away from any responsibility.)}}
 
# conj-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Zulu '''chief''' and former president Jacob Zuma |(bbc__102248, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oyo-Ita enta hot argument wit President Buhari '''chief''' of staff and right hand man Abba Kyari on top secret document wey leak from her office. |(bbc__79821, __no translation__)}}
 
# appos-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Chief''' of Army Staff, Lt.-Gen. |(bbc__25345, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP/Getty Images Nigeria '''chief''' of army staff, Lieutenant General Tukur Yusuf Buratai |(bbc__10614, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* commander 0.76 112, ibrahim 0.74 411, inspector 0.72 172, muhammad 0.70 117, general 0.69 1169, walter 0.69 94, onnoghen 0.68 209, tanko 0.68 57, commissioner 0.68 467
+
* [[bros]], [[baba]], [[chairman]]
 
 
====Antonyms====
 
* commander 0.76 112, ibrahim 0.74 411, inspector 0.72 172, muhammad 0.70 117, general 0.69 1169, walter 0.69 94, onnoghen 0.68 209, tanko 0.68 57, commissioner 0.68 467
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: honorific; mostly used for traditionalists (council of chiefs)
+
* English: ''chief''

Latest revision as of 20:47, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English chief

Pronunciation

  • tʃîf

Play Play

Noun

  1. Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
    • Dem don put am for chief.  — (Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)
    • E no know sey one chief dey inside dat place dey guard di place.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)
    • According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year.  — (BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)
  2. Na name wey de dey use hail person to give am respect or praise am.
    • Gaga, di Gaga, you na chief na, di talknado, abeg do someting.  — (Gaga, the Gaga, you are a chief you know, a man of his words, please give me some money.)

Synonyms

Translations

  • English: chief