Difference between revisions of "chief"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
+
# Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
:* {{ux|dv|Dem don put am for '''chief'''. |(Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem don put am for '''chief'''. |(Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)}}
:* {{ux|dv|E no know sey one '''chief''' dey inside dat place dey guard di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)}}
+
#:* {{ux|dv|E no know sey one '''chief''' dey inside dat place dey guard di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)}}
:* {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)}}
+
#:* {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)}}
+
# Na name wey de dey use [[hail]] person to give am respect or praise am.
====Related forms====
+
#:*{{ux|dv| Gaga, di Gaga, you na '''chief''' na,  di [[talknado]], abeg do someting. |(Gaga, the Gaga, you are a '''chief''' you know, a man of his words, please give me some money.)}}
* [[chief priest]]
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''chief''
 
 
 
===Noun (Appellative/Vocative)===
 
Na name wey de dey use [[hail]] person to give am respect or praise am.
 
:*{{ux|dv|'''Chief''' Brando Omu, '''Chief''' Brando Omu |(BBC__25290, Chief Brando Omu, Chief Brando Omu)}}
 
:*{{ux|dv| Gaga, di Gaga, you na '''chief''' na,  di [[talknado]], abeg do someting. |(NSC_Abonyi_2021, Gaga, Gaga, you are a 'chief' you know, a man of his words, please give me some money.)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[bros]], [[baba]], [[chairman]]
 
* [[bros]], [[baba]], [[chairman]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English:  ''chief''
 
* English:  ''chief''

Latest revision as of 20:47, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English chief

Pronunciation

  • tʃîf

Play Play

Noun

  1. Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
    • Dem don put am for chief.  — (Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)
    • E no know sey one chief dey inside dat place dey guard di place.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)
    • According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year.  — (BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)
  2. Na name wey de dey use hail person to give am respect or praise am.
    • Gaga, di Gaga, you na chief na, di talknado, abeg do someting.  — (Gaga, the Gaga, you are a chief you know, a man of his words, please give me some money.)

Synonyms

Translations

  • English: chief