Difference between revisions of "chief"

 
Line 15: Line 15:
 
# Na name wey de dey use [[hail]] person to give am respect or praise am.
 
# Na name wey de dey use [[hail]] person to give am respect or praise am.
 
#:*{{ux|dv| Gaga, di Gaga, you na '''chief''' na,  di [[talknado]], abeg do someting. |(Gaga, the Gaga, you are a '''chief''' you know, a man of his words, please give me some money.)}}
 
#:*{{ux|dv| Gaga, di Gaga, you na '''chief''' na,  di [[talknado]], abeg do someting. |(Gaga, the Gaga, you are a '''chief''' you know, a man of his words, please give me some money.)}}
====Related forms====
 
* [[chief priest]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[bros]], [[baba]], [[chairman]]
 
* [[bros]], [[baba]], [[chairman]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English:  ''chief''
 
* English:  ''chief''

Latest revision as of 20:47, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English chief

Pronunciation

  • tʃîf

Play Play

Noun

  1. Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
    • Dem don put am for chief.  — (Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)
    • E no know sey one chief dey inside dat place dey guard di place.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)
    • According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year.  — (BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)
  2. Na name wey de dey use hail person to give am respect or praise am.
    • Gaga, di Gaga, you na chief na, di talknado, abeg do someting.  — (Gaga, the Gaga, you are a chief you know, a man of his words, please give me some money.)

Synonyms

Translations

  • English: chief