Difference between revisions of "chief"

 
(26 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-chief.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chief.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chief.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chief.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 3
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1542
 
* Frequency in raw corpus: 336
 
* Frequency rank in raw corpus: 906
 
 
===Adjective===
 
chief: no definition, Chief -- Definition in Naija?
 
 
 
# - (frequency:127)
 
#: {{ux|dv|'''Chief''' Engineer Reuben, |(NST_cleaned__31263, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Chief''' Brando Omu '''Chief''' Brando Omu |(bbc__25290, __no translation__)}}
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
+
# Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
====Derived forms====
+
#:* {{ux|dv|Dem don put am for '''chief'''. |(Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|E no know sey one '''chief''' dey inside dat place dey guard di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)}}
* [[chief executive|chief executive]]
+
#:* {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)}}
 
+
# Na name wey de dey use [[hail]] person to give am respect or praise am.
#: {{ux|dv|Di chief executive also tweet say dem openly accept dia mistake quickly, dem dey learn from am and dey move on. |(bbc__33546, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| Gaga, di Gaga, you na '''chief''' na, di [[talknado]], abeg do someting. |(Gaga, the Gaga, you are a '''chief''' you know, a man of his words, please give me some money.)}}
#: {{ux|dv|For dai first comment since dem put am for di list, Huawei chief executive Ren Zhengfei tell Japanese media on Saturday say dem don dey prepare for am. |(bbc__50887, __no translation__)}}
 
* [[chief priest|chief priest]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E don pass three days wey the chief priest kill Jesus. |(jw__22034, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why the officers no arrest Jesus, and wetin the chief priest and Pharisee people do about the matter? |(jw__46832, __no translation__)}}
 
* [[chief priests|chief priests]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Wetin show sey the chief priests really wicked? |(jw__42676, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This one na part of the reason why the chief priests and Pharisee people want kill Jesus. |(jw__44714, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''chief''
 
 
 
===Noun===
 
chief: honorific; mostly used for traditionalists (council of chiefs) -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|Dem don put am for '''chief'''. |(He has been installed as a chief.)}}
 
# - (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|'''Chief'''! |(deuber__6056, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Chief''', no! |(deuber__658, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Why police arrest Kano '''chief''' of musicians |(bbc__100632, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|na '''chief''' of general staff Hulusi Akar lead dem waka come. |(bbc__11030, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|De say, dis service '''chief'''-dem, wey di '''chief''' of defence staff, Gen. |(ja102__1113, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na di '''chief''' of United Nations dem child agency wey be UNICEF talk dis one. |(bbc__70419, __no translation__)}}
 
# det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|E no know sey one '''chief''' dey inside dat place dey guard di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He didn't know a chief was there, guarding the place.)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''chief''' add say before you know wetin dey happun, everybody don run enta bush. |(bbc__33544, __no translation__)}}
 
# case (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Im rule di country as head of state and commander in '''chief''' until February 2018. |(bbc__52491, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Seun tok for social media for 2016 say, Fela and Abiola start to dey fight diasef afta Simbiat Abiola, wey be di first wife of '''chief''', claim say Fela and im gang thief her motor. |(bbc__88074, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Morsi sack military '''chief''' and replace am with General Abdel Fattah al-Sisi. |(bbc__9477, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Selassie mama and papa name dia first pikin, 'Tafari Mekonnen' wen dem born am for 1892, later im collect di title 'Ras' wey mean high '''chief'''. |(bbc__87635, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|According to di '''chief''', di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. |(bbc__11852, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But I tink first of all, if you tell dis person dat we should ge~, bring oursef togeder, so dat we go and talk to di '''chief''', everybody is running away from any responsibility. |(JOS_37_Government-Agric-And-Women_M__57, But I think first of all, if you tell this person that we should ge... bring ourselves together, so that we go and talk to the chief, everybody is running away from any responsibility.)}}
 
# conj-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Zulu '''chief''' and former president Jacob Zuma |(bbc__102248, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oyo-Ita enta hot argument wit President Buhari '''chief''' of staff and right hand man Abba Kyari on top secret document wey leak from her office. |(bbc__79821, __no translation__)}}
 
# appos-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Chief''' of Army Staff, Lt.-Gen. |(bbc__25345, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP/Getty Images Nigeria '''chief''' of army staff, Lieutenant General Tukur Yusuf Buratai |(bbc__10614, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* commander 0.76 112, ibrahim 0.74 411, inspector 0.72 172, muhammad 0.70 117, general 0.69 1169, walter 0.69 94, onnoghen 0.68 209, tanko 0.68 57, commissioner 0.68 467
+
* [[bros]], [[baba]], [[chairman]]
 
 
====Antonyms====
 
* commander 0.76 112, ibrahim 0.74 411, inspector 0.72 172, muhammad 0.70 117, general 0.69 1169, walter 0.69 94, onnoghen 0.68 209, tanko 0.68 57, commissioner 0.68 467
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: honorific; mostly used for traditionalists (council of chiefs)
+
* English: ''chief''

Latest revision as of 20:47, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English chief

Pronunciation

  • tʃîf

Play Play

Noun

  1. Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
    • Dem don put am for chief.  — (Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)
    • E no know sey one chief dey inside dat place dey guard di place.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)
    • According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year.  — (BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)
  2. Na name wey de dey use hail person to give am respect or praise am.
    • Gaga, di Gaga, you na chief na, di talknado, abeg do someting.  — (Gaga, the Gaga, you are a chief you know, a man of his words, please give me some money.)

Synonyms

Translations

  • English: chief