Difference between revisions of "chief"
(→Noun) |
|||
Line 30: | Line 30: | ||
* English: ''chief'' | * English: ''chief'' | ||
− | ===Noun ( | + | ===Noun (Appellative/Vocative)=== |
Na name wey de dey use [[hail]] person to give am respect or praise am. | Na name wey de dey use [[hail]] person to give am respect or praise am. | ||
− | + | :*{{ux|dv|'''Chief''' Engineer Reuben, |(NST_cleaned__31263, __no translation__)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|'''Chief''' Brando Omu '''Chief''' Brando Omu |(bbc__25290, )}} | |
+ | :*{{ux|dv|'''Chief''' Gaga na di [[talknadu]] of our place o! |(NSC_Abonyi_2021, Chief Gaga is a man of his words in our community.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 12:53, 21 January 2021
Naija
Etymology
From: English chief
Pronunciation
- tʃîf
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1542
- Frequency in raw corpus: 336
- Frequency rank in raw corpus: 906
Noun
Person wey be oga or wey dey give traditional title.
- Dem don put am for chief. — (Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)
- E no know sey one chief dey inside dat place dey guard di place. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)
- Na chief of general staff Hulusi Akar lead dem waka come. — (bbc__11030, The Chief of general staff Hulusi Akar led the group.)
- According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. — (bbc__11852, The traditional chief said the monarch visits the sacred place in the mountain annually.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: chief
Noun (Appellative/Vocative)
Na name wey de dey use hail person to give am respect or praise am.
- Chief Engineer Reuben, — (NST_cleaned__31263, __no translation__)
- Chief Brando Omu Chief Brando Omu — (bbc__25290, )
- Chief Gaga na di talknadu of our place o! — (NSC_Abonyi_2021, Chief Gaga is a man of his words in our community.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: mostly used for traditionalists (council of chiefs)