chief

Revision as of 13:23, 6 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English chief

Pronunciation

  • tʃîf

Play Play

Noun

  • Title wey de dey give person wey dey make am get level pass oder people for community.
  • Dem don put am for chief.  — (Egbokhare_2021, He has been installed as chief.)
  • E no know sey one chief dey inside dat place dey guard di place.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)
  • According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year.  — (BBC__11852, The traditional chief said the monarch of the community visits the sacred place in the mountain annually.)

Related forms

Translations

  • English: chief

Noun (Appellative/Vocative)

Na name wey de dey use hail person to give am respect or praise am.

  • Chief Brando Omu, Chief Brando Omu  — (BBC__25290, Chief Brando Omu, Chief Brando Omu)
  • Gaga, di Gaga, you na chief na, di talknado, abeg do someting.  — (NSC_Abonyi_2021, Gaga, Gaga, you are a 'chief' you know, a man of his words, please give me some money.)

Synonyms

Translations

  • English: chief