Difference between revisions of "china"

Line 9: Line 9:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
+
Someting wey person do make e be like original.
 
#{{ux|dv|Na so so '''china''' phone dem dey sell for Computer Village. |(Egbokhare_2020, It's only fake phones they sell at Computer village.)}}
 
#{{ux|dv|Na so so '''china''' phone dem dey sell for Computer Village. |(Egbokhare_2020, It's only fake phones they sell at Computer village.)}}
 
#{{ux|dv|See, I no want '''china''' goods o. |(NSC_Tella_2020, Look, I don't want an inferior product.)}}
 
#{{ux|dv|See, I no want '''china''' goods o. |(NSC_Tella_2020, Look, I don't want an inferior product.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 12:14, 24 May 2021

Naija

Etymology

  • From English: China

Pronunciation

  • tʃáɪnà

Play Play

Adjective

Someting wey person do make e be like original.

  1. Na so so china phone dem dey sell for Computer Village.  — (Egbokhare_2020, It's only fake phones they sell at Computer village.)
  2. See, I no want china goods o.  — (NSC_Tella_2020, Look, I don't want an inferior product.)

Related forms

chinko

Synonyms

belgium, tokunbo, akube, bk

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fake.