Difference between revisions of "china"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last. |
:* {{ux|dv|Na so so '''china''' phone dem dey sell for Computer Village. |(Egbokhare_2020, It's only fake phones they sell at Computer village.)}} | :* {{ux|dv|Na so so '''china''' phone dem dey sell for Computer Village. |(Egbokhare_2020, It's only fake phones they sell at Computer village.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|See, I no want '''china''' goods o. |( | + | :* {{ux|dv|See, I no want '''china''' goods o. |(NSC_2020, Look, I don't want an inferior product.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
[[chinko]] | [[chinko]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | [[belgium]], [[tokunbo]], [[akube]], [[bk]] | + | [[belgium]], [[tokunbo]], [[akube]], [[bk]], [[fake]], [[aba made]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[original]] | * [[original]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''fake'' | + | * English: ''fake'' |
Revision as of 13:45, 6 June 2022
Naija
Etymology
- From English: China
Pronunciation
- tʃáɪ́nà
Adjective
- People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last.
- Na so so china phone dem dey sell for Computer Village. — (Egbokhare_2020, It's only fake phones they sell at Computer village.)
- See, I no want china goods o. — (NSC_2020, Look, I don't want an inferior product.)
Related forms
Synonyms
belgium, tokunbo, akube, bk, fake, aba made
Antonyms
Translations
- English: fake