china

Naija

Etymology

  • From English: China

Pronunciation

  • tʃáɪnà

Play Play

Adjective

  • Someting wey person do make e be like original.
  • Na so so china phone dem dey sell for Computer Village.  — (Egbokhare_2020, It's only fake phones they sell at Computer village.)
  • See, I no want china goods o.  — (NSC_Tella_2020, Look, I don't want an inferior product.)

Related forms

chinko

Synonyms

belgium, tokunbo, akube, bk

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fake.