Difference between revisions of "chinchin"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na  [[chopchop]] wey de take flour and egg mix, come cut am small small before de fry am dry.
+
* [[chopchop]] wey de take flour and egg mix, come cut am small small before de fry am dry.
 
:* {{ux|dv|Abeg, give me small '''chinchin'''. |(Egbokhare_2021, Please, give me a little chinchin.)}}
 
:* {{ux|dv|Abeg, give me small '''chinchin'''. |(Egbokhare_2021, Please, give me a little chinchin.)}}
 
:* {{ux|dv|Na chicken, na '''chinchin''' dey inside dat oda one. |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__74, We have chicken, and chinchin in the other.)}}
 
:* {{ux|dv|Na chicken, na '''chinchin''' dey inside dat oda one. |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__74, We have chicken, and chinchin in the other.)}}

Revision as of 02:13, 22 July 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • tʃíntʃìn

Play Play

Noun

  • chopchop wey de take flour and egg mix, come cut am small small before de fry am dry.
  • Abeg, give me small chinchin.  — (Egbokhare_2021, Please, give me a little chinchin.)
  • Na chicken, na chinchin dey inside dat oda one.  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__74, We have chicken, and chinchin in the other.)


Translations

  • English: a crunchy fried flour snack