Difference between revisions of "chinko"

Line 22: Line 22:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[Aba made]],
+
* [[Aba made]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Chinese'', ''a product seen as inferior''
 
* English: ''Chinese'', ''a product seen as inferior''

Revision as of 13:18, 24 August 2021

Naija

Etymology

From: Derived from a clipping of the final letter of the word China and a blend with the letters k and o

Pronunciation

  • ʧìnkó

Play Play

Usage

People for Nigeria dey use am well well because de believe sey electrical product wey come from China no dey last.

Noun

Person wey e come from China.

  • Chinko don put money for many business for Naija.  — (NSC_2021, The Chinese have lots of investment in Nigeria.)

Adjective

Electrical product wey de make for China.

  • No be every product wey come from China be chinko.  — (NSC_2021, Not every made in China good is inferior.)


Synonyms

Translations

  • English: Chinese, a product seen as inferior