Difference between revisions of "chinko"

 
(18 intermediate revisions by 13 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: ''China''.
+
From: English ''China'' wit ''k'' and ''o''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 9:
  
 
===Usage===
 
===Usage===
The word is used more in written texts than orally.
+
People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last.
 
 
===Definition===
 
* Chinko: inferior thing -- someting wey be inferior
 
  
 +
===Proper Noun===
 +
* Person wey e come from China.
 +
:*{{ux|dv|'''Chinko''' don put money for many business for Naija. |(NSC_2021, The Chinese have lots of investments in Nigeria.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
+
* Someting wey de make for China.
_example from Tella
+
:*{{ux|dv| Because na for China dey make am you con tink sey na chinko? Na before o. De dey do better better tings now.  |(NSC_2021, Because it was made in China you think it’s an inferior product? That was a long time ago. They make really good things now.)}}
#: {{ux|dv|everyting wey im buy for market na chinko |(everything he bought from the market was fake)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[ Aba made ]], [[ fake ]], [[ china ]]
+
* [[Aba made]]
 
 
====Antonyms====
 
* original
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: inferior thing
+
* English: ''Chinese'', ''a product seen as inferior''

Latest revision as of 14:02, 6 June 2022

Naija

Etymology

From: English China wit k and o

Pronunciation

  • ʧìnkó

Play Play

Usage

People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last.

Proper Noun

  • Person wey e come from China.
  • Chinko don put money for many business for Naija.  — (NSC_2021, The Chinese have lots of investments in Nigeria.)

Adjective

  • Someting wey de make for China.
  • Because na for China dey make am you con tink sey na chinko? Na before o. De dey do better better tings now.  — (NSC_2021, Because it was made in China you think it’s an inferior product? That was a long time ago. They make really good things now.)

Synonyms

Translations

  • English: Chinese, a product seen as inferior